Bless Lyrics by Wyzdom Noble ft. Nachi

Bless by Wyzdom Noble ft. Nachi

Bless Lyrics by Wyzdom Noble ft. Nachi

“Bless” is a popular Nigerian song by Wyzdom Noble featuring Nachi,  released on July 20, 2022. Wyzdom Noble delivers this brand new banger titled “bless ” a free mp3 song.

Bless Lyrics by Wyzdom Noble ft. Nachi

 

Oh na na na na

Eh

It’s Wyzdom Noble

Unstoppable noni

I’m the unstoppable baby

 

Woman wey dey find pikin

No dey wear pant sleep oh

Person wey dey go em house no dey tire for road oh

No pain, no gain

Before you get to estate of treasures believe me you must pass streets of difficulties

Dreams can be masquerading

Brother no fear them

Believe in yourself work hard you gonna archive them

Back in the days

My maleh beg for food oh

Just make em pikin chop go school oh

I remember when garri be my fried rice oh

But where I dey today na people prayer point oh

I dey primary 2, I dey cultivate for people to see my daily bread

Everyday omo na trouble

Nothing good comes easy my brother

Believe me, hard time no dey last forever

There is time for everything for this life oh

Time to hustle, time to flex, time to park well oh

If you get money, help the poor ones oh

Echi di ime

My brother no one knows tomorrow

Ehen

No one knows tomorrow

Nwannem oh

No one knows tomorrow

Imana ego si na chi oh

 

Akunuba si na chi oh

Akaraka si na chukwu oh

Brother believe me

Money si na chi oh

I dey work, I dey pray

Oluwa bless me oh

Cause people wey make am no get two head oh

Baba come unveil this misery

Make poverty turn to history

Chaii Olisa gozie num oh

Gozie num oh oh

Gozie num oh

Chia

Baba bless me oh

If I tell you brother what I have been through

If I tell you wetin I don pass through

Olisa gozie num oh

Baba bless me

After secondary school

Journey of life beginning

Nobody to help me

No money for uni

Then I took the decision that I’m gonna serve Oga

I left Okpoma enter Akwa Ibom oh

Everyday hustle, money no be my own

Based on low low I still dey serve oga mi

After serving my oga

Oga no settle oh

E push me enter street, I run go Auchi oh

Steady struggled

We borrowed wheelbarrow

Feeling guilty, rain beat me

Even sub no pity

But as a real Igbo boy

I no give up

Every day I cry to God

Baba lift me up

Few months later my Dad puff

After the burial bros life tough

Gan gan

Landlord pursue for rent oh

Me and my brother we dey sleep for street oh

Every night cold, mosquito bite oh

I dey beg oluwa, baba biko yem ego

Gozia akalakam, Ego bu mma nwoke oh

I dey beg you, oluwa ma gbagbe mi oh

Imana ego si na chi oh

 

Akunuba si na chi oh

Akaraka si na chukwu oh

Brother believe me

Money si na chi oh

I dey work, I dey pray

Oluwa bless me oh

Cause people wey make am no get two heads oh

Baba unveil this misery

Make poverty turn to history

Olisa gozie num oh

Gozie num oh

Gozie num oh

Chia

Baba bless me

If I tell you brother what I have been through

If I tell you wetin I don pass through

Olisa gozie num oh

Baba bless me oh

 

You May Also like: