Guide Lyrics by Boy Muller & Chech ft. Zlatan

Guide by Boy Muller & Chech ft. Zlatan

Guide Lyrics by Boy Muller & Chech ft. Zlatan

“Guide” a single released by Nigerian artist/singer-songwriter Boy Muller and producer Chech. The song was released on March 5, 2026. Boy Muller delivers this brand new banger titled “Guide ” a free mp3 song.

Guide Lyrics by Boy Muller & Chech ft. Zlatan

 

Ibile

Hmmmmm hmm hmm

Chelo

 

Jii Bobo no go die unless if he turn 99 eh

The way I dey grind e sure me say my shoe go shine eh

I no dey online you dey ask why I no dey smile

If dem drop me update

Bawo mo she fe shey

Na why I dey carry my body o

Cause na me bi akobi o

 

Mo double hustle ki sapa ma m’odo mi o

Na only money fit to do me totori o

Once I guide mo ma show color mi o

Ma sishe

Ma gb’owo

Omo ope

No dey soro

 

I go ball on a low

So l go fit

Change my polo

Ma sishe

Ma gb’owo

Omo ope no dey soro

I go ball on a low

 

So l go fit

Change my polo

I say more more money is the main thing I need

Soup wey sweet go need maggi

Igbo wedding go need pami

Instead of suffer make enjoyment pami

 

I no dey gum body like sardine I too get value jollof for party

If na my hustle e le bami jasi

Cause If money no dey man go see kati kati

I remember say one time

 

Money no dey for aza

Ngozi chukwu na bia osiso

If you check my leg na red bottom

I’m addicted to the lifestyle

Many people no understand

Dem suppose know say na God’s time

 

Now I’m living a soft life

Na why I dey carry my body o

Cause na me bi akobi o

Mo double hustle ki sapa ma m’odo mi o

Na only money fit to do me totori o

Once I guide mo ma show color mi o

 

Ma sishe

Ma gb’owo

Omo ope no dey soro

1 go ball On a low

So l go fit

Change my polo

Ma sishe

Ma gb’owo

 

Omo ope no dey soro

I go ball on a low

So I go fit

Change my polo

 

You May Also like: