Street is My Father Lyrics by Baba Tundey

Street is My Father by Baba Tundey

Street is My Father Lyrics by Baba Tundey

“Street is My Father” is a rap single by Baba Tundey, released on March 13, 2026. Baba Tundey delivers this brand new banger titled “Street is My Father ” a free mp3 song.

Street is My Father Lyrics by Baba Tundey

 

The street be my father, na e train me

When my papa die, na street maintain me

If no be the street, I for don die

‘Cause mama no get, na me be da man

The street be my father, na e train me

When my papa die, na street maintain me

Life no soft, but I still dey

Street teach me how to survive everyday

Papa die early before I was born

Small boy lost, no help around

Mama try, but money no dey

All the time looking for where joy dey

Me wey poor, how I go run things

Sometimes ano sure say I fit do this

Na street show me right from wrong

Na street tell me boy be strong

I see pain, I see crime

I learn fraud, I learned scamming

Many fall, many fade

But I stand tall, ano hear what dem say

The street be my father, na e train me

When my papa die, na street maintain me

If no be the street, I for don die

‘Cause mama no get, na me be the man

The street be my father, na e train me

When my papa die, na street maintain me

Life no soft, but I still dey

Street teach me how to survive everyday

De3 nipa afa mu na doso

Ya ny3 wild aa anka y3 bor

Anka y3 ku so fr3 obi bosso

This time sika yi d)so

Mummy mpae gu so gu me so

Right now ciga yentwe jort

I see brother turn enemy

I see loyalty end for money

And I learn say trust no be cheap

Na street wisdom make me deep

Police siren, midnight run

Every day be war wey never done

But inside all the mess and scar

I find my strength, I find my star

The street be my father, na e train me

When my papa die, na street maintain me

If no be the street, I for don die

‘Cause mama no get, na me be the man

The street be my father, na e train me

When my papa die, na street maintain me

Life no soft, but I still dey

Street teach me how to survive everyday

De3 nipa afa mu na doso

Ya ny3 wild aa anka y3 bor

Anka y3 ku so fr3 obi bosso

This time sika yi d)so

Mummy mpae gu so gu me so

Right now ciga yentwe jort

 

You May Also like: