Your Love II Lyrics by Moses Bliss ft. Soweto Gospel Choir

Your Love II by Moses Bliss ft. Soweto Gospel Choir

Your Love II Lyrics by Moses Bliss ft. Soweto Gospel Choir

“Your Love II” is a powerful gospel collaboration between Nigerian singer Moses Bliss and the legendary Soweto Gospel Choir, released on February 19, 2026.

Your Love II Lyrics by Moses Bliss ft. Soweto Gospel Choir

I no know wetin I do

Wey make you love me so daddy

No be say I too sabi

But you love me constantly

I no know where I for dey

If no be you dey lead the way

Your grace and mercy no dey fail

You dey love consistently

This your love

It’s all I want

This your grace

Is my warm embrace

Daddy Ipakalamisi ehhh ehh

Ipakalamisi ehhh ehh

This your love

It’s all I want

This your grace

Is my warm embrace

Daddy Ipakalamisi ehhh ehh

Ipakalamisi ehhh ehh

Ifunaya gi Kachanma

Ohh Kachanma

When I look around all I see is your love

You May Also like: