Adulthood Anthem Lyrics by Ladé

Adulthood Anthem by Ladé
Adulthood Anthem by Ladé

Adulthood Anthem Lyrics by Ladé

“Adulthood Anthem” (popularly known by its catchphrase “Adulthood na scam”) is a viral Afropop single by Nigerian singer-songwriter Ladé, released in 2022.

Adulthood Anthem Lyrics by Ladé

 

Nobody go ask if you don chop

Nobody go send you free money

If you no get na you sabi

Adulthood na scam

Ah-uh

I heard that you lookin’ for Ladé oh

Please don’t judge me

‘Cause I won’t judge you, oh

Na wetin they tell me I believe

Na wetin dem tell you believe

As I wake up this morning

Landlord don call me

My paddy don ring my phone

Say where that thing you promise me (Ladé wey the level na?)

I know say you no go believe

Dem no tell me say na so e dey be

Abeg take me back to days

When e be say na just to play and chop

Oh, eh

Ah! Adulthood na scam

You better get am for your mind (you better know this oh)

You gats to hustle, make a living, 24-7

Nobody go ask if you don chop

Nobody go send you free money

If you no get na you sabi

Adulthood na scam

If you no get na you sabi

You no fit reason your paddy oh

But if na them need you dem go come to you

Come dey give you different (story oh, story oh)

Ehen, this is super story oh

Though the story touch me oh

But I no fit send you money oh

If I say make I calculate (calculate)

Wetin I dey spend from Monday to Sunday (Sunday)

Dey make me reminisce all those days

Wey pocket money go yapa for my pillow case oh

Now I gats send the money lo le oh (lo le oh)

Everything wey I want I must pay oh, mogbe oh

I fit to give anything to become a child again

Ah! Adulthood na scam

You better get am for your mind

You gats to hustle, make a living, 24-7 (dem no dey tell person)

Nobody go ask if you don chop (dem no dey yarn person)

Nobody go send you free money (dem no go tell you, yeah)

If you no get na you sabi

Adulthood na scam (big, big scam oh)

Adulthood na scam (scam oh)

You better get am for your mind

You gats to hustle, make a living, 24-7 (24-7, yeah)

Nobody go ask if you don chop

Nobody go send you free money (dem no go tell you, yeah)

If you no get na you sabi

Adulthood na scam (scam o)

Leave me, I want become a child again, yeah

I want become a child again, yeah (I wish say my mama tell me)

I want to play inside the rain, oh-whoa

‘Cause adulthood na scam

 

You May Also like:

  • No posts found.
style { gb head h2 { background-color: #d0321d; } }

YOU MAY LIKE

  1. Over Me by TiMi, Ladé & Chella

    Over Me by TiMi, Ladé & Chella

  2. Over me by chella ft. TiMi & Ladé

    Over me by chella ft. TiMi & Ladé

  3. Over Me Lyrics by TiMi, Ladé & Chella

    Over Me Lyrics by TiMi, Ladé & Chella

  4. Adulthood Anthem by Ladé

    Adulthood Anthem by Ladé

  5. Ladé – Adulthood Anthem

    Ladé – Adulthood Anthem

Drop Your Comment (0)

No comments yet, be the first to comment!