Chairman Lyrics by Baba Tundey
“Chairman” is a reflective song by Ghanaian rapper Baba Tundey, released on March 27, 2026. Baba Tundey delivers this brand new banger titled “Chairman” a free mp3 song.
Chairman Lyrics by Baba Tundey
Chairman show us the way, you sure say e be café?
You sure say the money wey you get
Na the same job we dey do every day?
We dey sweat for sun, we dey work till late
But your life dey soft like holiday
Chairman show us the way, you sure say e be café?
We resume by six, close late for night
Salary yi sua but you dey fly first class
You say make we hustle, we for be patient
But time waits for no one we no fi dey there saa
Same office, same clock, same gate
Money for your pocket plenty, my own dey shake
If na hard work alone dey pay this way
Why my sweat no dey show for my pay?
No be envy, no be hate
Na question we dey ask for here
If na legit, abeg educate we
Make we know the formula wey you take
Chairman show us the way, you sure say e be café?
You sure say the money wey you get
Na the same job we dey do every day?
We dey sweat for sun, we dey work till late
But your life dey soft like holiday
Chairman show us the way, you sure say e be café?
You dey post motivation every Monday
“Work hard, stay focused” na wetin you dey say
But your story get chapter wey you no dey read
How overnight boy turn landlord for street
Obia se God but we all dey here
Why God no dey see we or God no dey hear
If na blessing, we clap for you
But if na shortcut, no drag us too
S3 3y3 connection, tell us straight
If na overtime, show us rate
We no want waste time we no want delay
Time yi dey go we not here to play
Chairman show us the way, you sure say e be café?
You sure say the money wey you get
Na the same job we dey do every day?
We dey sweat for sun, we dey work till late
But your life dey soft like holiday
Chairman show us the way, you sure say e be café?
You May Also like: