Free My Mind (Mixed) Lyrics by AlorG & BHADMAYORS

Free My Mind (Mixed) by AlorG & BHADMAYORS
Free My Mind (Mixed) by AlorG & BHADMAYORS

Free My Mind (Mixed) Lyrics by AlorG & BHADMAYORS

“Free My Mind (Mixed)” is a popular track by AlorG and BHADMAYORS originally released in early 2024. AlorG & BHADMAYORS delivers this brand new banger titled “Free My Mind (Mixed)” a free mp3 song.

Free My Mind (Mixed) Lyrics by AlorG & BHADMAYORS

 

Intro
When we drop it’s a banger
Down on the Rebo
Down on a
Down, down

Free my mind my brother
Wetin dey your mind talk
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for
Say something my sister live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young
Free my mind my brother
Free my head I puff
Tell me how you live life
AbraaBo
Happiness e dey fit enter joy
Enter joy, surrender joy, ender joy
Render joy
Happiness e dey fit enter joy
Happiness e dey fit enter joy
Enter joy

Free my mind my brother
Wetin dey your mind talk
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for
Say something my sister live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young
Free my mind my brother
Wetin dey your mind top
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for
Say something my sister
live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young

Free my mind
I dey fight all the struggles wey dey
My mind, I dey try on this side oh
Mama, she tell me say
Protect your life oh my son
Free my mind my brother
Free my head I puff
Tell me how you live life

AbraaBo
Happiness e dey fit enter joy
Enter joy, surrender joy, ender joy
Render joy
Happiness e dey fit enter joy
Happiness e dey fit enter joy
Enter joy
Free my mind my brother

Wetin dey your mind talk
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for
Say something my sister live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young
Free my mind my brother
Wetin dey your mind top
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for

Say something my sister live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young
Free my mind
Adey fight, all the struggles wey dey my mind
I dey try on this side oh
Mama she tell me say
Protect your life oh my son

 

You May Also like:

  • No posts found.
style { gb head h2 { background-color: #d0321d; } }

YOU MAY LIKE

  1. Sober by AlorG

    Sober by AlorG

  2. Down I’m A Rebel by AlorG

    Down I’m A Rebel by AlorG

  3. Diana Knows by AlorG

    Diana Knows by AlorG

  4. Tomorrow lyrics by AlorG

    Tomorrow lyrics by AlorG

  5. Lonely And Paranoid by AlorG

    Lonely And Paranoid by AlorG

Drop Your Comment (0)

No comments yet, be the first to comment!