Ye Lyrics by Burna Boy

Ye by Burna Boy
Ye by Burna Boy

Ye Lyrics by Burna Boy

“Ye” is the breakout hit song by Nigerian Afrobeats artist Burna Boy. Burna Boy delivers this brand new banger titled “Ye” a free mp3 song.

Ye Lyrics by Burna Boy

 

Yeah

My nigga, die for nothing, ah

My nigga, die for nothing, ah

Die for nothing, ah

My nigga, die for nothing, ah

My nigga, die for nothing, ah

My nigga

Oluwaburna, uh-huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh-huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh-huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

This one na gbedu wey dey ja pata

Me, I no get time, I dey da pada

Dada cover my face, calling me Lagbaja

Biggie man, wey no dey wear agbada

Ahn ahn (tell me, tell me)

My nigga, what’s it gon’ be?

G-Wagon or de Bentley?

The gyaldem riding with me

I no fit die for nothing

My nigga, what’s it gon’ be?

G-Wagon or de Bentley?

The gyaldem riding with me

I no fit die for nothing

Ah, make you know say

Anything wey you do, dem must commentate

(I can’t come and kill myself)

So anything wey I dey do

I dey try to dey do am my way

(I can’t come and kill myself)

Plenty, plenty, plenty suffer wey we face

Just to make sure money dey

But my people dem go say

I no want kpai, I no want die

I no want kpeme, I want enjoy

I want chop life, I want buy motor

I want build house, I still want turn up

Tell me, tell me

My nigga, what’s it gon’ be?

G-Wagon or de Bentley?

The gyaldem riding with me

I no fit die for nothing

My nigga, what’s it gon’ be?

G-Wagon or de Bentley

The gyaldem riding with me

I no fit

Different tings dem happening

Schemes and packaging

Inna one night, four shows I’m juggling

Flow like the ocean, my boat I’m paddling

Shout out Shina Peller

That’s my bro, my family

Frozen chains, when it comes to money

I dey concentrate

Make I tell you straight, you are not my mate

If you be commissioner, I be head of state

But my people dem go say

I no want kpai, I no want die

I no want kpeme, I want enjoy

I want chop life, I want buy motor

I want build house, I still want turn up

Tell me, tell me

My nigga, what’s it gon’ be?

G-Wagon or de Bentley?

The gyaldem riding with me

I no fit die for nothing

My nigga what’s it gon’ be?

G-Wagon or de Bentley?

The gyaldem riding with me

I no fit die for nothing

Oluwaburna, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh-huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh-huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh-huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh-huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

My baby, your body’s on fire

Di body’s on fire

My baby, your body’s on fire

Di body’s on fire

 

You May Also like:

  • No posts found.
style { gb head h2 { background-color: #d0321d; } }

YOU MAY LIKE

  1. Mr Eazi & Burna Boy – Miss You Bad

    Mr Eazi & Burna Boy – Miss You Bad

  2. Justin Bieber – Loved By You ft. Burna Boy

    Justin Bieber – Loved By You ft. Burna Boy

  3. Teary Eyes by YoungBoy Never Broke Again & Burna Boy

    Teary Eyes by YoungBoy Never Broke Again & Burna Boy

  4. Burna Boy – Way Too Big

    Burna Boy – Way Too Big

  5. Burna Boy – Love

    Burna Boy – Love

Drop Your Comment (0)

No comments yet, be the first to comment!