No Stress Lyrics by Baba Tundey

Lessons Written in Melodies Album by Baba Tundey

No Stress Lyrics by Baba Tundey

“No Stress” is a reflective song by Ghanaian rapper Baba Tundey, released on March 27, 2026. Baba Tundey delivers this brand new banger titled “No Stress” a free mp3 song.

No Stress Lyrics by Baba Tundey

 

Who go help you no go stress you

Blessing no dey come with pressure

If e be God wey send the helper

Everything go align together

Who go help you no go stress you

No be force, and no be measure

Your time go reach, just dey remember say

Who go help you no go stress you

Aa aa aa aaa

Only God wey fi help you

Y3 boa wo n3)kyena y3 ma wo curfew

Wonde wo ho bi like them arrest you

Some helping hand later gon hurt you

Your destiny helper no go fuck you

They will come straight, they no text you

Before they will be ready and sure to help you

For this life many promise, few deliver

Many go show love, later turn to hater

But the one wey God assign for you

No go drain you, no go use you

Dem no go ask you make you beg

Dem no go make you open your leg

Help wey pure dey calm your soul

E dey lift you up, e dey make you whole

Don’t rush your blessing, don’t compare

Your helper dey, e dey prepare

When e show, you go understand

Say na God hand, no be man hand

Who go help you no go stress you

Blessings no dey come with pressure

If e be God wey send the helper

Everything go be align

Who go help you no go stress you

Blessings no dey come with pressure

If e be God wey send the helper

Everything go align together

Who go help you no go stress you

No be force, no be measure

Your time go reach, just dey remember say

Who go help you no go stress you

Aa aa aa aaa

Only God wey fi help you

Y3 boa wo n3)kyena y3 ma wo curfew

Wonde wo ho bi like them arrest you

Some helping hand later gon hurt you

Your destiny helper no go fuck you

They will come straight, them no text you

Before they will be ready and sure to help you

And if e make you cry, e no be help

If e break your heart, then e no be help

 

You May Also like: